16/05/2024
My people as e happen for Bambui, for evening time, plenty gun halla for down kwata Bambui but no man no be know waiti di happen. For last fight 4 pipo sleep straight but no man no be know who kwara them 👌👌
Ok, from my findings. The facts on ground na say , this popular pa for Bambui wehh them call yi grang boss get some yi small bar . Last night two kamambru them cam di enjoy beer for de and them be de in civilian wear. As them finish charge , grand boss decide for take them for yi bike go drop them . All along e show say some person be done alert Boyeses about the movemang so boys just cam nang low key for bush coner then di chop radar 👌👌
As grand boss just carry this 2 kamambru comot not up to 25 meters away from yi bar , boom boyses attack with high fire 🔥. Unfortunately For this same time mami CLARIS and Claris too be di pass for that place , bullet take grand boss, the two nyeh them with Claris and yi mami 👌👌
Claris yi mama , grand boss and the two nyeh them kwara one time , Claris de lopi di battle for yi life while boyses done return back to the bushes 👌👌👌
Full video Dey for wa WhatsApp