05/05/2025
FYB WEEK: From Corporate to Culture — Na Movie I Act!
MONDAY – Corporate Day
Entered like I work in one Abuja office. Tie wey tight, but pocket empty. Looking like HR dey owe me promotion.
TUESDAY – Back to School
Dressed like Vice Principal Akinlolu of Àmọ̀tàyà Grammar School for Senior Repeaters. I no smile o — I came to seize phones and scatter assembly.
WEDNESDAY – Jersey Day
Repping Man City like dem dey pay me weekly. No ball skills, just fine face and small shin guard vibes. Bench warmer with influence.
FRIDAY – Cultural Day
Balógun Akinlolu of Ìpàkò-Méjì Kingdom don land! Royalty in agbada, oozing ancestral drip. Yoruba gene activated, Snapchat filters deactivated.
Posted late, but heat dey inside. Memories wey sweet, outfits wey loud. FYB don soft!
̀tàyàVP