28/05/2026
You carry my work go give another person
You come get problem inside
You come look for me for solution
Wetin happen wey Uno give me the job in the first place?
I'm not interested in the matter
I will not let U pick my brain
Take the work back to the person that handled it in the first place.
He even started his written message with "MY DEAR BROTHER"
What a hypocrite you are...!!!
You paid The first person and he gave you more problems
You want my FREE SUPPORT to help you,dey play...