Tobi quotes

Tobi quotes ��Laughing is medicine �I’m
the social media pharmacy �

‘Tøßį quotes pharmacy '

04/12/2025

*After "jingle bell, jingle bell, jingle all the way..." The next line depends on the primary school you went to😂🤧🚶*

03/12/2025

Omo when last I watch Netflix
The film wey life Dey show me don do me 🥹💔

30/11/2025

30/11/2025

Nowadays children choose to be trapped inside their phone....
Maybe that's why they are called "cell phones"

27/11/2025
27/11/2025

I get one question to ask oh
Y Adam nd eve sin reach me but Solomon wealth no reach me y
I tell una say story for Bible never clear

26/11/2025

*”You are too full of yourself “*
*When E reach your turn be half of yourself 🤌😂💔*

24/11/2025

If I start psychiatric hospital now, una go gree mad? 😭😪

23/11/2025

With the way dem dey beat tiff now u sure say the lord go still com like a tiff in the night ?😪💔😂😂

22/11/2025

*Na for abroad you fit pursue your dreams, here in Nigeria Dem go pursue you for dream 😔💔😹*

22/11/2025

Who notice say Apollo no Dey this year?
Na because everybody eyes don see shege 😭😂🤌

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Tobi quotes posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share