Mpfrank

Mpfrank In Every Nonsense There is Sense. Be open to gain wisdom even in awkward places .

If u are afraid to do it,  dont !If you are doing it, dont be afraid !
13/10/2026

If u are afraid to do it, dont !
If you are doing it, dont be afraid !

Nobody will tell you that "bills" are also living things ...as you grow they grow with you..
12/10/2026

Nobody will tell you that "bills" are also living things ...as you grow they grow with you..

All those "The girl he left" and "the girl i ve become" challenge wey I don see on tiktok . None of dem pass say she don...
09/10/2026

All those "The girl he left" and "the girl i ve become" challenge wey I don see on tiktok . None of dem pass say she don get big yansh and bwest. None of them show actual progress of "the girl I ve become" ..lolzzz. so I wan ask , na there women progress dey ?🫣

No matter what you do , pray you no sick that kin sickness wey dem go give you condition to avoid things you like..So ch...
08/10/2026

No matter what you do , pray you no sick that kin sickness wey dem go give you condition to avoid things you like..
So chikili cold b**r now don keep me for bed for days now 🥲 . How i wan take drink hot b**r na .. even d people wey do am say "serve when chilled" 🫣

God i take God dey beg you 🤣 , even if u come life 2million times I wan stil be a black man. Mpfrank Diao Beniah Mpfrank...
03/10/2026

God i take God dey beg you 🤣 , even if u come life 2million times I wan stil be a black man. Mpfrank Diao Beniah Mpfrank TV

Peace is deeper than HappinessMpfrank Diao Beniah
01/10/2026

Peace is deeper than Happiness
Mpfrank Diao Beniah

30/09/2026

Funny truth.. nobody waits to be called again na we dey call God now 🤣🤣
Mpfrank Diao Beniah

29/09/2026

Have you thought about this..
Mpfrank Diao Beniah

I was there live. Happy trad. broMpfrank Diao Beniah Mpfrank TV
27/09/2026

I was there live. Happy trad. bro
Mpfrank Diao Beniah Mpfrank TV

If u can in ur lifetime avoid short girls ..Their wahala and pride dey tall pass their existence 🙃 Mpfrank
26/09/2026

If u can in ur lifetime avoid short girls ..
Their wahala and pride dey tall pass their existence 🙃 Mpfrank

Address

Enugu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mpfrank posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share