01/10/2021
Dem talk say "if you no dey see road well make you hold something make you no go fall yakata". My Naija people how una dey this independence day?
#61 #2021 #1960