OgunFinest

OgunFinest Welcome to Ogun finest.

10/08/2025

Wow! Dede performing her Head Of House task! Fun to watch!

So Kaybobo go kn@ck better sleep for Thelma bed last night. Meanwhile, Rooboy don ask Thelma TWO TIMES if e fit sleep fo...
10/08/2025

So Kaybobo go kn@ck better sleep for Thelma bed last night. Meanwhile, Rooboy don ask Thelma TWO TIMES if e fit sleep for her bed — she tell am straight-up NO!

Na so Koyin come tell Rooboy say, “Guy, no vex o, but Kaybobo dey Thelma bed dey snore.”

Omo! Rooboy wan kolo! 😩

Rooboy: “Everything wey dem dey talk say Isabella dey do, na the same thing all of them dey do o. Even Mide wey talk say she no go kiss Bright — e still run am!”

This na wetin dey cause all the gbas gbos for the house.

Me: Abeg make una clear me — na LOVE ISLAND we dey watch or BBNaija? 😂💔






Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when OgunFinest posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

  • Want your business to be the top-listed Advertising & Marketing Company?

Share