ROAD 2 BLOW

ROAD 2 BLOW Blow na journey and na we be conductor. LIKE & FOLLOW our page make you for no miss your bus stop.

FORGET THAT THING! You Dope! No Dey forget abeg!
17/05/2021

FORGET THAT THING!

You Dope! No Dey forget abeg!

TODAY NA THE TOMORROW WEY YOU TALK YESTERDAYNo Dey postpone any again.That thing wey you talk say you wan do, START AM t...
17/05/2021

TODAY NA THE TOMORROW WEY YOU TALK YESTERDAY

No Dey postpone any again.
That thing wey you talk say you wan do, START AM today!

SHARE make this post for inspire somebody too.

COMMENT WETIN YOU FIRST SEE πŸ‘‡πŸ½
16/05/2021

COMMENT WETIN YOU FIRST SEE πŸ‘‡πŸ½

NO GO DEY FORM SUFFER WHEN E DON SOFT FOR YOU OAward no dey for who suffer pass
15/05/2021

NO GO DEY FORM SUFFER WHEN E DON SOFT FOR YOU O

Award no dey for who suffer pass

NO GO FORGET YOUR PEOPLE O!Like Davido dey always talk,We rise by wetin?
15/05/2021

NO GO FORGET YOUR PEOPLE O!

Like Davido dey always talk,

We rise by wetin?

Comment make the person see say you rate am πŸ˜πŸ‘‡πŸ½
13/05/2021

Comment make the person see say you rate am πŸ˜πŸ‘‡πŸ½

NO LET ANOTHER PERSON BLOW VEX YOUSwipe make you for read.Abeg SHARE if you like wetin you read.
13/05/2021

NO LET ANOTHER PERSON BLOW VEX YOU

Swipe make you for read.
Abeg SHARE if you like wetin you read.

12/05/2021

SOMETIMES NA THAT β€œFALL” DEY BRING SUCCESS

Shey you get?

PUFF NO BELIEVE SAY E GO RISENa yeast ginger am!As yeast small reach Na him help puff puff oNo Dey ignore small things b...
12/05/2021

PUFF NO BELIEVE SAY E GO RISE

Na yeast ginger am!

As yeast small reach Na him help puff puff o

No Dey ignore small things because you dey find big break

Abi how you reason am?

MAKE WE REASON AM TOGETHERHow Fireboy take blow?Adedamola Adefolahan Na him real name.DML wey e dey add for him name Na ...
11/05/2021

MAKE WE REASON AM TOGETHER

How Fireboy take blow?
Adedamola Adefolahan Na him real name.
DML wey e dey add for him name Na from Damola e cut am.

Shey you sabi say, before e blow e dey write song for 30k for people?

Swipe make you for learn more about am how him blow.

Legend in making!

WETIN GO HAPEN GO HAPPEN!Whether person help you or not.The thing about life be say,No be as we dey reason things Na him...
11/05/2021

WETIN GO HAPEN GO HAPPEN!

Whether person help you or not.

The thing about life be say,
No be as we dey reason things Na him dem dey happen
Life dey take different turn.

So no dey worry say person help you or not.
Dem no tie your bow to another person favour.

E fit even be stranger go help you blow, or person wey you no reason at all.

WHERE UNA DEY SEE THIS MONEY? πŸ₯ΊIf you neva get, no too worryIf you get but you want more, no too worryAs far say you dey...
10/05/2021

WHERE UNA DEY SEE THIS MONEY? πŸ₯Ί

If you neva get, no too worry
If you get but you want more, no too worry

As far say you dey work
Everything go better as e dey

Just dey grateful for the one wey you get and face your work.

Abeg click LIKE if you dey feel this post

Address

Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ROAD 2 BLOW posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share