04/06/2024
Man loses nearly kpai after buying fake drugs
from scam page
My people Oga Amos nearly been kpai after him buy one herbal ulcer treatment of 100k from this scam page oh
The original page na Mrs oluchi chidi dey run am and she talk say she been no know they use her face sell fake drugs and because of that Oga Amos nearly kpai
E been dey get headaches and e body been dey pain am as e take this treatment e com worse
As e say make him call them, them block him
Line and e come worse
Until e meet the original before e come get himself
Till today they have not responded and more people are becoming victims of this
My people make we open mouth be our brothers keeper before another person go kpai
Like that oo
Hear wetin she dey talk ohh for comment section
I